“So na fake life you the live”- Reactions as Lizzy Anjorin was caught steæling gold necklace from store (VIDEOS) ‎

Nollywood actress Iyabo Ojo has openly expressed her happiness following the discovery and humiliation of her colleague and rival, Lizzy Anjorin, who was accused of using a fictitious alert to buy gold at the market where she was shopping.


Minutes after the videos went viral, from Gistlover blog, Iyabo Ojo took to her instagram page to share funny videos and laughing emoji’s, she also went live on her page to rejoice with fans.

Meanwhile, Lizzy Anjorin has accused Iyabo of setting her up.

Gistlover caption on her videos reads:


E don cast, Esin de oooo , ah , hand meet lizzy anjorin today where she go steal , she don don Dey do am no be today , she go do fake transfer for gold for eko odun oya, na so hand meet am, video still plenty oooo, I Dey come, ah he go too hot oooo, Moun bo seh , iku Pa lizzy Ole Ajibole, i Intentionally no put watermark make other bloggers for see things post , video still plenty seh, make una no Rush , iku de

Werey dey try run from camera
see person wey Dey do damage control, no be she Dey try beg so ?? them suppose throw tire for your neck ni Eliza , na women wey catch you cause am , if Na men, them for toxin you small
I am just coming from her live video , the Adigunjale say na iyabo set am up
oya make them go carry you and iyabo then
ile mo Ba lizzy leni seh,koto reeee ewo koto aye
all of una nollywood yeyebrities wey Dey run this package too, one day go be one day for una, monkey Go Go Market e no go return , owo palava yin ma to segi


See videos below:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *